Retired Popes dey Anti-Chamber for Hell - Dante Alighieri
Small time later, Dante Alighieri's (+1321) for him writing "Divine Comedy" put Celestine V for anti-chamber of hell, but im no mention him name.
Dante call am the one wey be coward, wey reject him call.
According to Dante, him live with him head inside hole for ground, him no fit see wetin dey happen outside. Him leg dey burn for oil forever.
#newsLydowfpfzk